Karashika by Felani by Felani Live published on 2022-09-09T23:52:48Z I need somebody to love to love ohh ohh yeah, ode baby u Dey crack my code ye baby I go need you love ye she dey for my lane no trouble am a star now but am humble she touch my heart with her Lulu your spell knock me out like a voodoo everyday me wake and I say grace to the Most High wey dey gimme life oo thankful for peace of Mind she just wanna free her mind if anybody cross your line I go kpeme dem one time ooh mad for your love likey runtown oo all the girls dema dancing to my sound oo ye ye if anybody cross your line I go kpeme dem Onetime oo mad for your love likey runtown oo all the girls dema dancing to my sound oo to my sound oo As she enter for di place ohh all the boy dem karashika karashika karashika Karashika oooh karashika karashika karashika you dey cause confusion Karashika Karashika karashika Karashika ooo Karashika karashika Karashika am loving you ehh ooww ohh yeah, ode baby u Dey crack my code eh baby I go need you love eh ow ow ow ow ow ow ow ow ohh yeah, ode baby u Dey crack my code ye baby I go need you love Enter my canoe make we dey padu dey go oh oow oow Karashika cuz she fine like monalisa I fell in love with your body like walls of Jericho Karashika karashi baby you you your body nice no palava we can couple it up if u want another whiskey I can double it up if u want to know me baby you can google it up baby oo your body nice no palava we can couple it up if u want another whiskey I can double it up if u want to know me baby you can google it Baby oo if anybody cross your line I go kpeme dem one time ooh mad for your love likey runtown oo all the girls dema dancing to my sound oo ye ye if anybody cross your line I go kpeme dem Onetime ooo mad for your love likey runtown oo all the girls dema dancing to my sound oo yeah ohh am in love am in love am in love with a Karashika Karashika Karashika Karashika oo Karashika Karashika karashika you dey cause confusion Karashika Karashika karashika Karashika ooo Karashika karashika Karashika am loving you ehh Genre Pop Comment by User 756123472 dm on the gram autumreplies i got you 2022-09-10T16:58:54Z